Hottest SongsMusicTrending Nowvideos

Fireboy DML – Everyday (Official Lyric Video)

Fireboy DML has returned with a new potential chart-topping track titled “Everyday,” explore the lyrics below and join in singing along.

Fireboy DML – Everyday Lyrics

Intro

Ob’ Obah!!!

Wha dem a say?

 

Pre-Chorus

Tell me “where you dey?”

La ti Satide

I go meet you there

‘Cause I miss you everyday

Call me any day

I’ll be on my way

I’m one call away

No matter the situation

 

Chorus

Girl I’m not sure

If my action don dey too much

I love you with passion

Jessica, Jennifer fa mi la sọ

Auzubillah no more fornication

Duro na baby ma so

Girl I want some

I say na you, only you, I wan dey sanction, ye

Omo yapa for my catalogue

But na only you wey I want for my mansion oh

Related Articles

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button